Tonto Dikeh and Oladunni Churchill, don marry for like 2 years now, and things been dey go well for the both of them.
Yes o, today wey be Thursday. Wetin we dey do every Thursday? Throw Back Thursday!
We say mek we throw back mek sense pictures, of
Tonto Dikeh and her Husband
Churchill marriage pictures, as smile been full their face
As he be,
Tonto marry
Oladunni Churchill inside Obiokpor Local government inside Rivers state, and the internet no hear word, as her marriage with
Churchill, mek her happy die.
For that time, he show say
Tonto Dikeh, dey enjoy her marriage, as she post lovy lovy pictures for IG, of her self and husband, as dem dey enjoy demself.
Well, marriage sweet and bitter, as things turn up side down for the couple, but this
Tonto marriage, worst pass bitter.
See pictures below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband j
See love!!! Watch as 2Baba surprise im wife Annie Idibia as dem mark their 4th year marriage anniversary.Today 2Baba and im wife, Annie, mark their 4th year wedding anniversary and 2Baba suppose dey
PSG don sign Brazil football star, Neymar from Barcelona, go payam £782,000 a weekParis Saint-Germain (PSG), don sign everi everi wey concern Brazil football star, Neymar from
ConversionConversion EmoticonEmoticon