Thank God for
Helen Paul, as her marriage no be like other celebs, wey dey break up, and as she and her husband, celebrate their 7 years marriage anniversary today. March 9. 2017.
He don reach 7 years, wey
Helen Paul and her husband,
Femi Bamisile, don marry and things still dey go well with dem, as dem marry for 2010.
Na happiness, nayim full the actress face, as life don dey sweet dem.
To celebrate this their ogbonge wedding anniversary, the actress post throwback picture of hers self and her husband for Instagram, con put the hashtag. "#palforlife" "#Godalone".
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
Wetin you think say "N'abania" Flavour dey yarn with im two pikin? , oya check out the picture."N'abania" Flavour, share picture of im self and im two fine pikin, Gabrielle and Sofia, for I
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
Toyin Abraham new movie ‘Alakada Reloaded’ don mek N50m inside Naija cinema for the first week.32 years old Nigerian Actress, wey be Toyin Abraham‘ don yarn say her new movie ‘Alakada Reloaded’
ConversionConversion EmoticonEmoticon