President Muhammadu Buhari don enter Naija today Friday for about 7.40a.m.
After 51 days, wey
Muhammed Buhari, waka comot from Naija ,for medical Vacation, the presido surprise us, as im enter Naija today.
Because say, dem close Abuja airport, Buhari plane con land for Kaduna airport, for early mon mon, on Friday. from there, nayim dem carry am enter Abuja Presidential villa, with helicopter
Buhari media persin,
Mr. Femi Adesina, nayim been tell us yesterday night say,
Buhari go enter Naija today .
Presido
Muhammed Buhari, waka comot from Naija, for on January 19, 2017 for vacation, where im for go collect treatment, for sickness wey we no know, for like 50 days.
Vacation wey suppose last for 10 days, con turn to another thing, as dem extend am, after im send latter give the National Assembly, dey tell dem say, doctors say mek im still rest.
See Video Below...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
Presido Buhari don set to start work tomorrow Monday, March 13.As Buhari don enter Naija, after im don spend 51 days for medical vacation for UK, im go start
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
IPOB Oga Nnamdi Kanu don swear say im go kill former presido Olusegun Obasanjo.leader and Oga for the Indigenous People Of Biafra (IPOB), Inamdi Kanu, don yarn say, former presid
ConversionConversion EmoticonEmoticon