Happy Birthday to Actress Juliet Ibrahim we, dey wish you long life and plenty jollification.
Ghanaian Actress,
Juliet Ibrahim, wey enter another one year today, come out, con release new mek sense picture of her, to celebrate this her day.
Celebrity stylist and fashion influencer,
jeremiah Swankyjerry ogbodo, nayim give her this mek sense look, wey dey mek men eye fall.
See Photo below..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
HushPuppi blast Kcee and Oge Okoye, use style call dem picture thieves.Today HushPuppi share photo of Dollar for snapchat as im board First class plane, con show us im Pa
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
ConversionConversion EmoticonEmoticon