This na the Family, wey we believe say, plenty people dey wish for, but everything dey your hand.
Peter and
Paul Okoye, don use wetin dem get, with Hard and Smart work, with Determination and Courage, mix with their talent, back up by God, take reach this level.
Na your hand he dey! stop to dey wish and start to dey do.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
Singer Shaydee yarn say im don leave Banky W record label E.M.E as im wish Banky Happy Birthday. Shaydee wey be singer for Empire Mates Entertainment (E.M.E), don yarn say, im don conmot from Bank
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
#BBNaija2017 : Oya See why Efe put TBoss, Debie-Rise, Bassey and Bally for Eviction this Sunday.After Efe come out as Oga kpatakpata for the House, ontop the Big Brother Naija show, Biggie
ConversionConversion EmoticonEmoticon