One of NAIJA mek sense musician wey name na Goldie die today wey be Valentine day, February 14, 2013.
According to wetin shelle, ontop her death matter, dem say, she attend the 55th Grammy Awards, wey shelle, for on February 10, 2013, inside Staples Center for Los Angeles.
She complain about small headache, after she come back from LA, and dem con shapaly shapaly carry her enter hospital, but after some hours for 10pm, dem yarn say, she don die, for Reddington Hospital, Victoria Island.
The former Big Brother Africa star, don be one of Naija artist, wey dey mek brain, for the Nigerian music industry, as for that time, she won dey top,
Tiwa Savage,
Omawumi,
Waje and
Chidinma.
Dem bury
Goldie, for February 25, 2013 inside the Vaults & Gardens private burial ground inside Ikoyi, Lagos State, even
Tiwa Savage,
Joe EL,
eLDee and
Jaywon, attend the burial.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
#BBNaija2017 winner EFE yarn how im take get the slang “Based on Logistics”
Tori been dey come out say BBNaija2017 winner EFE, thief the Based On logistics slags from another
ConversionConversion EmoticonEmoticon