Naija Gay Bisi Alimi celebrate im husband ontop valentine day, as im yarn sweet words give the man.



Bisi Alimi, wey be gay activist, don wish im husband beta valentine. i con dey wonder, husband and wife see love!.


Yes today na valentine, and many people don carry their bae and boo, enter one Conner dey jollificate, even Naija gay Bisi Alimi, join wish im boo abi na bea, better valentine ontop instagram.

Read wetin im write

"To my husband, my best friend and the cheek outspoken one in the relationship (yes he is the cheeky outspoken one) Thank you for loving me with all my fault and my madness.
To you loving was easy, laughing was pleasurable and love making was heavenly. Happy Valentine's Day. #valentines #happyvalentinesday#samelove #gaycouple#interacialcouple #interacialgay"



Previous
Next Post »

Featured Video