Eh Eh, we don see the woman, wey stone her step pikin to death. inside Wadata area for Makurdi, Benue State.
 |
Khadija |
This woman, wey name na
Khadija, join body with two other woman stone her step daughter to death.
We hear say,
Khadija, wey marry the small girl papa,
Abdulraheem, wey be electrician, collobi this small girl for night, con do this badness.
Read also:
Woman join body with two other women, stone her step pikin to death.
Abdulraheem, wey be the papa, con dey ask
Khadja say, where im pikin.
Khadija, yarn say she no know.
The next morning, nayim dem see this small girl body, inside one uncompleted building.
After police chuke mouth inside the matter wella,
Khadija, con yarn say, na she stone the small girl to death.
As we dey yarn so, police don gbag her, and dey go soon carry her enter court.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fela Durotoye celebrate im 46th Birthday today, share photos wey go mek you get crush ontop im matter.Motivational speaker/author, Fela Durotoye just celebrate im 46th birthday today.
As he be, im
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Naija Army honour Comedian I Go Dye Nigerian Army honour comedian I Go Dye, as the chief of Army staff wey be General TY Buratai give a
ConversionConversion EmoticonEmoticon