Eh We know say 2baba, nayim be the main man, wey carry everybody along, say mek dem do the protest.
Since
Baba fall plenty Nigerians hands, as im yarn say, im no do again, plenty Nigerians and celebs like
Seyilaw,
Charly Boy and others, bone
2baba yarn, say dey must do the waka, with or without 2baba.
Read also:
Plenty reason enter social media on why 2baba cancel the We no go gree waka, but read wetin Comedian AY yarn,ontop the matter.
This one nayim mek plenty Nigerians and celebs comot,
2face hatchtag #istandwith2baba from the placard.
Read also:
#IstandwithNigeria: See Photo: The We no go gree waka kick off for Lagos, Abuja and Ibadan as Seyi Law, Charly Boy join dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Even with marriage wahala Churchill Olakunle fine time wish im wife Tonto Dikeh happy Birthday today.Actress, Tonto Dikeh enter another year today, we know say she and husband get serious drama, but t
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village
ConversionConversion EmoticonEmoticon