"We hear una wella, we dey work to mek sure say things beta for every Nigerian". Vice Presido Yemi Osinbajo.
Yemi Osinbajo don comout dey yarn ontop the we no go gree waka, as he dey shelle inside Abuja, Lagos and Ibadan, even Naija people for UK, wey park dem self say, dey won see Buhari.
Read also: #IstandwithNigeria: Naija people for UK enter Nigerian High Commission dey ask for Presido Buhari.
Osinbajo, for one Public Consultative Forum ontop Nigeria Economy Recovery & Growth Plan #NERGP matter, yarn say, FG, no deaf, wey don hear wetin una want.
Im still yarn say dem dey work, both day and night, to mek sure say things go wella, and mek life easy.
Read also: #IstandwithNigeria Protesters para for 2baba as dem comot im hatch tag#istandwith2baba from the placard.
Read wetin Osinbajo yarn
To those who are protesting, WE HEAR YOU loud and clear.
To those who are on the streets protesting the economic situation & those who are not, but feel the pain of economic hardship, we hear you.
You deserve a decent life and and we are working night and day to make life easier.
ConversionConversion EmoticonEmoticon