Nigerians wey dey UK, as we dey talk, don enter Nigerian High Commission, dey say mek Presido Buhari con talk to dem.
Presido
Buhari wey travel go UK for medical check up, don hang for UK , sake of say, im never complete Doctors test for UK, as im send later give NASS, to extend im stay
Now the We no go gree waka, don reach UK, as Naija people wan see the presido.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Presido Buhari don set to start work tomorrow Monday, March 13.As Buhari don enter Naija, after im don spend 51 days for medical vacation for UK, im go start
#MCM: Presido Muhammadu Buhari, Nayim be our MCM for today!!! And our #MCM for today, land for presido Muhammadu Buhari head.
Dem born Muhammadu Buha
Baba Oyoyo see as youths carry customized Cow to celebrate Buhari.As Presido Muhammadu Buhari don come back from im 51 day medical vacation inside UK, Youths don ent
Femi Adesina don yarn say Presido Buhari call am today, and body dey shake am, sake of say Buhari call am.We don hear say, Presido Muhammadu Buhari don call Femi Adesina, wey be im special advise
ConversionConversion EmoticonEmoticon