Meet, Seyi Law and Area Fada Charley Boy, as dey lead the We no go gree waka.
As we dey yarn, the we no go gree waka dey shelle, inside Lagos, Abuja and Ibadan
Comedian
Seyi Law, and Area Fada
Charly Boy, enter National Stadium Surulere, as dem been yarn say, even if
2baba cancel the protest, dem go still fall out,
2Baba, cancel the we no go gree waka, yesterday.
Many People Join the waka #IsatandwithNigeria, some carry placards wey dem write
“All Nigerian lives matter,” “Unemployed people are hungry and angry,” “Enough is Enough,” “Where is our president?” "All Nigerians lives must matter" and plenty others.
see more photo below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
Presido Buhari don yarn say, im need more rest, say mek Osinbajo continue as acting presido.Presido Muhammadu Buhari, wey land for Naija today, March 10, 2017, don yarn say, im no dey hurry t
Lagos state Government don plan to teach one million people coding for three years.Bank-Olemoh yarn this one for one interview, wey im get with the News Agency of Nigeria (NAN) for &
Niger Delta Avengers don Bomb NPDC Manifolds, Chevron Facilities for deltaNiger Delta Avengers don come again o.
This time for on Monday night dey gbege and con blow two
ConversionConversion EmoticonEmoticon