Dem go bury Gospel artiste, Eric Arubayi, today February 25th, wey die for Saturday February 11th.
Eric die leave im wife, Chinonso, son, mama and papa, plus brother and sister.
tori comeout say Eric die sake of say, im drink expire medicine.
Read also:
Gospel artiste Eric Arubayi family, don release official statement ontop Eric death.
As the matter be, the burial, dey shelle for Abraka Delta state.
Make im soul rest wella.
See photo of the burial.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Nicki Minaj share picture for Instagram as she dey flow with Wizkid.Oya na, Naija to the world! Wizkid don really dey show us say, im dey enter the world.
This on
Fela Durotoye celebrate im 46th Birthday today, share photos wey go mek you get crush ontop im matter.Motivational speaker/author, Fela Durotoye just celebrate im 46th birthday today.
As he be, im
This fine lady and her husband to be nayim Die for serious accident as dem dey travel.This fine woman wey name na Queen Ann Ochanga and her husband to be, nayim get serious accident die
ConversionConversion EmoticonEmoticon