"Nigeria Embassies inside 42 country go face big wahala if DSS detain me" Apostle Johnson Suleiman threaten



Apostle Johnson Suleiman don shout and  threaten say, Naija embassies inside 42 countries go face big wahala, if dem arrest am.

Apostle Johnson Suleiman

Apostle Johnson Suleiman, of Omega Fire Ministry world wide, wey the Department of State Service (DSS) inside Ado-Ekiti for early mon mon Wednesday, January 25, try to arrest,  yan say im don tell im members wey dey 42 countries say mek dem stand gidigba, if DSS detain am.

Read also: Fayose stop DSS as dey plan to arrest Pastor Johnson Suleiman after im tell church members to kill Fulani men.

Read wetin im talk..

"The truth I want to pass out is that if I spend a day with security operatives, I have churches in 42 countries and I've alerted them...every Nigerian embassy in those countries will be in trouble...the damage that will happen in Nigeria will take one year to repair," Suleiman yan give journalists inside Ekiti on Wednesday.

Previous
Next Post »

Featured Video