Governor Ayo Fayose drive Suleman, enter the crusade ground yesterday night.
Ekiti state governor,
Ayo Fayose, don turn to driver, as im drive the
Apostle Suleman Johnson, wey im matter still dey ground for people mouth, as im been yan say, mek im church members kill any Fulani headsmen wey dem see.
Read also:
Fayose stop DSS as dey plan to arrest Pastor Johnson Suleiman after im tell church members to kill Fulani men.
Sulerman wey come Ekiti state for crusade after
Ayo Fayose save from DSS, wey come arrrest am for the killing of Headsmen wey im yarn on Wednesday, nayim we see as Governor
Ayo Fayose drive, enter the crusade ground yesterday night.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After 13years, 'Who wants to be a millionaire’ end sake of say dem no get sponsor again.After 13 years. Popular Nigerian TV show, wey be ‘Who Wants To Be A Millionaire’ don finally end fo
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Jamb comot 100 marks from the total score of candidate wey dem catch dey cheat for CCTV.Jamb Just announce say, dem don release the results of candidates wey write exams on the 15th
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
ConversionConversion EmoticonEmoticon