Dem don bann Zambian Police, say mek dem no marry any foreigners.



Dem don bann Zambian  Police , say mek dem no marry any foreigners, for security reasons.

Image result wey dey for zambia policw

Police spokeswoman, for Gambia, Esther Katongo, yan say the order, don dey since, but dey decide to bring am back, because some police, no dey reason the matter again.

Katongo, yan say the reason why dem mek the law, na because, if you marry foreigners, the foreigner, fit carry their secret matter go their country, as dem need tight security for Zambia.

Inspector General of Police, for Zambia, nayim release memo wey the date na 1 January , say those police wey don already marry foreign person, say mek dem go declare their asset before one week or dem go see demself.

Read wetin Police spokeswoman Esther Katongo yan ontop the matter.

 "Issues of security are delicate. If not careful, spouses can be spies and can sell the security of the country. There are a few officers who have started marrying foreigners. They are ignoring the previous requirement and this is why another standing order has been passed to remind officers what they are supposed to do and not supposed to do," Katongo talk.
 "When you get married, they say that you are one. You know what marriage is - you share secrets. And you can tell officers 'do not disclose' but you have no control. You won't be in the

Previous
Next Post »

Featured Video