One 46 years old woman nayim we hear say crocodile bite as she try take selfie.
Benetulier Lesuffleur wey dey 46 years, nayim crocodile bite, as she try to take selfie with the animal.
She bone warning sigh, wey say, mek dem no near the animals, wey dey the park.
As the matter be,
Lesuffleur visit Kho Yai National park for Thailand with her husband, where she enter this kind wahala.
Dem say
Lesuffleur fall next to the Crocodile and the crocodile bite her for her thigh, God nayim save her sha, as she no get better injury.
As the matter be, dey don carry her enter Hospital, where she for dey receive treatment.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Naija Army honour Comedian I Go Dye Nigerian Army honour comedian I Go Dye, as the chief of Army staff wey be General TY Buratai give a
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
ConversionConversion EmoticonEmoticon