Watch Video: US group Rapper Migos shoot their Music Video "Call Casting" inside Lagos Nigeria



American rappers Migos shoot their Music Video inside Nigeria



American group rapper Migos visit Naija for December 2016 for the Beat FM Christmas Concert, wey shelle for the Federal place Hotel.

Dey perform one of their dope gbedu "Bad & Boujee" wey mek every body dance body scattter.

The group rappers wey names na Quavo, Offset, and Takeoff shot their new video inside lagos "Call Casting" this track go dey for their Upcoming Culture album.

For the video, the three rappers sing for one of the stadium inside Lagos, for street, con put wildlife.




Previous
Next Post »

Featured Video