Happy Weekend Sir.
Check out this 4 movies wey go mek you enjoy your weekend.
Some of this movie don tey, but trust me, i no fit stop to dey watch dem, as every time i do, he dey give me new idea, and that idea dey really help, anytime i enter work on Monday
You no wan miss this interesting movie to lit up your weekend.
Ekun Enjoyment
1) The Dark Knight
If you miss this one, na your Luck.
Christian Bale with director Christopher Nolan film "The Dark Knight" yan, how Batman fight one Bad guy wey dem dey call Joker.
Watch here...
2) 'Inception'
No miss, if you miss this one, for this weekend, you go regret am. *wink*
Leonardo DiCaprio nayim play as thief for this film. Im dey thief company secrets.
Now, God don catch am, as im go bring better idea to exchange for im freedom and life.
Watch here...
3) "Fight Club"
Lock your door, only you, and watch this one. yes only you.
Watch here..
4) The Avengers
Watch this movie, and get better weekdays full of adventures, better adventures.
Watch here...
ConversionConversion EmoticonEmoticon