Last week don pass, and this week don show, plenty office workers, go don dey search wetin dem go wear go work, while some don already iron and starch the cloth wey dem go wear for tomorrow.
But one thing you need to know na, no be about the cloth wey you dey fine, or the cloth wey you don already set for the week, na about, how the cloth go mek sense for your body, and how he go match, with the day wey you won wear am.
Below na pictures, wey go tell you or suggest cloths wey you fit wear from Monday to Friday.
If you no get any of those cloths, abi dem dey pay you salary, eh collect something from inside, buy something for yourself lol.
Your look dey very important, as he go mek you smart, and people go know say you be correct madam, no matter the position, wey you dey for work.
Oya mek we see dem...
|
MONDAY- Shirt, Bag, Skirt, Sandals
|
|
TUESDAY- Shirt, Cardigan, Skirt. |
|
WEDNESDAY- Top, Skirt, Bag, Shoes. |
|
THURSDAY- Dress, Bag, Sandals.
|
|
FRIDAY- Shirt, Cardigan, Jeans.
|
|
WEEKEND- Shirt, Skirt, Shoes.
|
Photo Credits- harpersbazaar.com
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon