"Your dream no fit come true by magic, but with sweat, determination and hardwork"
We don get situation, when people go say "i go buy that car", "i go buy that house", "i won be lawyer, Doctor", "i won rich".
Yes, he dey good to believe so, but one thing wey you really need to do, na to work hard.
He no fit just happon. prayer without work, be like fowl, wey dey struggle for im life.
All the big big men, and celebs no reach where dem dey by magic or juju, dey know where dem dey go, so dey work like say dey won die tomorrow, so dem go fit enjoy all wetin dem don work for.
So, if you dey think of big things, you need to work big.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuotes "Because say person start before you, no mean say dem go do better pass you, if na so, Nokia and Blackberry for get grade pass Apple." Sijibomi Ogundele.
"Because say person start before you, no mean say dem go do better pass you, if na so, Nokia and B
#KwekeQuotes "No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
"No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
Yes, we know sa
#KwekeQuotes: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta, pass the one wey i do yesterday.
PidginQuote: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta,
#KwekeOQuotes: The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele.
The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele.
Yes
ConversionConversion EmoticonEmoticon