Super Falcon, as we dey talk, don enter National assembly dey protest for their allowance wey FG never pay dem.
Super Falcon today waka enter the national assembly dey protest say mek NFF and the Ministry of sport pay dem their allowance after dem win the African Women Cup Of Nations.
Read also;
Sport minister Barrister Solomon Dalung, don yan why dey never pay super Falcons.
As he be, this situation don pass be careful, because this our girls don mek us proud. till now dey never pay dem since three weeks wey dem Win AWCON.
See More Photo
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
Richard Mofe Damijo, and Sport journalist Mimi Fawaz go host Glo CAF Awards this night Nigerian Nollywood actor Richard Mofe Damijo, and Sport journalist Mimi Fawaz, go host the Glo Conf
God save Manchester City striker, Sergio Aguero after im enter serious moto accident.God nayim save Manchester City striker, Sergio Aguero as im enter serious moto accident on Thursday
Dele Alli help Tottenham nack Chelsea 2-0 for the English Premier LeagueTottenham show Chelsea pepper for the English Premier League after Tottenham win 13 match for the l
ConversionConversion EmoticonEmoticon