Boko Haram don come again as dem kill another senior officer wey dey the Nigeria Army.
Premium time yan say Lieutenant Colonel
Otos Umusu nayim Boko Haram kill for on monday december 12.
just like Lt.
Col K. Yusuf (October 16, 2016),
Lt. Col Abu Ali (November 4, 2016) and
Lt. Col B. U. Umar (November 15, 2016).
Dem say
Otos Umusu and im men dey travel from Maiduguri dey go one side near Baga.before im see im death
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Naija Army honour Comedian I Go Dye Nigerian Army honour comedian I Go Dye, as the chief of Army staff wey be General TY Buratai give a
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
ConversionConversion EmoticonEmoticon