See the 3months Old seyi Law and the 2 months old Seyi law daughter, omo this na Photocopy



 Seyi Law @ 3 months old and Tiwaloluwa  @ 2 months old...

 Seyi Law @ 3 months old and Tiwaloluwa  @ 2 months old.

Seyi law wey born girl for two months ago, enter Instagram con post picture of im self, wen im dey small and im daughter now.
trust me, doubt no dey there say this pikin no be seyi law own, as the both of dem resemble scatter.


A photo posted by ALETILE OLUWASEYITAN LAWRENCE (@seyilaw1) on


Previous
Next Post »

Featured Video