The Headies don disqualify the MMMG Artist Tekno from the 2016 Headies Next Rated award category.
As he be,
Tekno wey don tey for the Music Industry inside Naija, and don release dope gbedu for last year and this year, nayim
Headies Nominate for the Next Rated.
But the 24 yeas old
Tekno yan say "Abah
Headies, how una go nominate me, for the next rated award".
As the matter be,
Headies say
Tekno, no gree show face for their Photoshoot session, and no gree put hand for everything wey concern the
Headies award. that one, nayim mek
Headies disqualify the Pana master.
Now, na
YCEE,
Aramide,
Humble Smith and
Mr.Eazi, go chuck leg for the same trouser, win the prize.
The award jollification, go shelle tommorow, 22 Dec inside Eko convention Center VI
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo.And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
Plenty celebs like Basket mouth, Yaw, Daddy showkey, ill Bliss remember Late Singer NoMorelossToday, March 21, 2017, nayim mark one year wey singer and songwriter Nomoreloss wey real name na Ol
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
ConversionConversion EmoticonEmoticon