See the list of artist wey no honour the Headies award night yesterday.



Well the Headies don come and don go, But yesterday, na day wey we no go forget, as Plenty Artist no show face for this ogbonge Naija Grammy, The Headies.

Image result wey dey for headies

He dey very unfortunate say alot of artist no come honor this Headies Award occasion.
Some of the artist wey no show face na...

The YBNL boss Olamide and im entire goons, Melvin crew- Don jazzy, Tiwa Savage, Dr Sid, Reekado Banks, Korede Bello, D’Prince and Di’ja, even chocolate city people, Davido, Tekno, p-square, Yemi AladeWaje. Omawumi, Cynthia Morgan, Reminisce and plenty, plenty mek sense artist wey no show face.

Olamide, win two award for yesterday, Ill Bliss wey win two award  no show face. Bez gone wey win Best Alternative song no show face self.

But all in all, Wizkid baba Nla show face....

Previous
Next Post »

Featured Video