The former first lady of Nigeria wey be Patience Jonathan don write complain letter(petition) enter the house of representatives for say EFCC dey harass her.
Lovette Idisi wey be Delta state Legislator, collect the complain letter from the first lady, carry give the house of representatives today December 7, so dem go chuck eye inside the matter wella.
For the complain letter,
Patience Jonathan yan say section 36 for the 1999 constitution, talk say "everybody hand clean until dey see say the person hand no clean".
After
Idisi give the complain letter to the house, the speaker of the house wey be
Yakubu Dogara, carry the letter give the committee for public petitions wey this matter concern.
For September 2016, EFCC freeze some of the former first lady account, as dey charge her for money laundry.
Since that day,
Patience don dey enter serious court matter with the
Economic and Financial Crimes Commission (EFCC).
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Video:Ground open, as crowd gather, to see Barack Obama wey waka for New York street.Yesterday, Ex-Presido of United States Barack Obama nayim dem see dey waka for New York street.
Reuben Abati: The Nnamdi Kanu Phenomenon.The most discussed subject in Nigeria today is what is called “restructuring” and indeed so popular
Presido Buhari yarn say, im no go chuck mouth ontop senate wey reject Ibarhim Magu, until senate send am official letter, ontop the matter.The senate don been reject Ibrahim Magu, for december, dey con still reject am this second time. so
God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.Tori don come out say, God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.
ConversionConversion EmoticonEmoticon