#BringBackjamesibori Dalta people cry.
This pictures show
Ayiri Emami wey be Billionsonaire buisessman and one other delta state person, as dey carry placard say mek dem release
James Ibori.
Former governor of Delta state
James Ibori, dey jail for UK cause of money wey im carry waka.
James Ibori na one of the governor wey be say Delta people like, even as im commit.
Now approko don enter town say,
Ibori go come back for on the 17th of this month.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
ConversionConversion EmoticonEmoticon