Naija people comout dey talk about the expensive bag wey Presido Buhari wife Aisha Buhari carry.
Presido wife Aisha Buhari carry Designer Hermes Birkin 35cm porosus crocodile bag wey worth between $69,000 and $89,000, that is between N26,910,000 and N34,710,000 if you use the N390 to N1 dollar black market exchange rate.
Naija people wey see this one, comot dey talk say why she go carry that kind bag, wey naija economy no good?
Oya see there tweets.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
ConversionConversion EmoticonEmoticon