See as papa flog im 4yrs old daughter like say na goat.



Na 4 years this man flog like this so?



Won guy for Facebook post this picture dey talk say this small girl papa flog her anyhow like goat wey dem dey drag go kill.
im flog her sake of say she loss the slippers wey im buy give her.

wetin you go call this one? na discipline abi na wetin?. Na wa o. see pikin back.



Previous
Next Post »

Featured Video