Peter Ogaba wey be the former Junior International don die for 41yrs.
Vanguard say Ogaba nayim be the youngest player for the FIFAs 1987 U-16 World cup for canada and for the U20 world cup for Saudi Arabia for 1989.
Peter don play for KSC Lokeren inside Belgium and FC Oulu, im win the league that year.
im coach Labi Stars for 2006 to 2009.
Nigeria Football Federation nayim comout for twitter today Friday dey nack us this one.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband j
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
ConversionConversion EmoticonEmoticon