The New York times don publish two page list of people wey Donald Trump done insult ontop twitter. this one na to tell you say even the media dey para for trump.
with only two weeks wey the America Presidential election go start
NewYork times publish two page of people wey
Donald don insult for twitter.
Donald Trump na person wey be say go enter tweeter dey lash any body wey come im way and na this twitter im dey use pass. that one na to tell you say trump like twitter.
Some of the people wey trump don insult na respectable people wey dey inside America like
Barack Obama wey go soon comemot from Office, the former US presido
Bill Clinton and
George Bush(Sr.and Jr.)
Trump still insult the former Mayor of
New York,
Michael Bloomberg, billionaire
Mark Cuban even the actors like
Samuel L. Jackson,
Alec Baldwin and
Whoopi Goldberg. and plenty plenty others.
So Trump don insult about 281 different people.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Abike Dabiri don advice Naija people say mek dem postpone their travel to US if dem no get beta Business there."US immigration authorities never tell us any beta reason, on why dem no collect Naija people Visa"
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Norway don plan to ban full-face hijab inside schools and university Norwegian government dem, for on Monday don carry wan bill say mek dem ban the full-face Musl
Video:Ground open, as crowd gather, to see Barack Obama wey waka for New York street.Yesterday, Ex-Presido of United States Barack Obama nayim dem see dey waka for New York street.
ConversionConversion EmoticonEmoticon