Dey don realease Muslim Omoleke wey be Administrative Secretary fo the Independent National Electoral Commission, (INEC) inside Ekiti State wey dey been kidnap.
Some kidnapper, Kidnap
Muslim Omoleke for Iwaraja community near Ilesa for Osun state on Thursday
News Agency Of Nigeria (NAN) yarn say people wey kidnap
Omoleke release am for on Friday night.
Taiwo Gbadegesin wey be the Public Relation Officer for INEC inside Ekiti confirm the release to NAN ontop telephone interview inside Ado-Ekiti.
Read wetin him
Gbadegesin talk.
“We are grateful to you all, the press, the security agents and other sympathisers for your efforts in the quick release of Dr. Muslim Omoleke,” .
“He was released by his abductors late on Friday night.
“The pressmen and security did well to enhance his release from the hands of the bandits,”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Facebook user yarn how Ikorodu people nearly killam based on say dem think say na member of Baddo cult.One Facebook user wey name na Akinrinlade, don share for facebook, how Ikorodu people nearly kill a
ConversionConversion EmoticonEmoticon