Na true Davido talk sha but Davido na persin wey too dey show off im wealth and property, for people to see.
The sonny Music guy,
Davido enter snapchat dey yarn say im dey get $100,000 Per week.
Im write; "One life to live!! 100k dollars a week ain't bad for a 23 year old!!

As he be this guy dey show off even as fans dey criticize am for this show off things, but the guy no send.
The last time na him wrist watch im use show off, im say im Rolex wrist watch fit buy 20 motors.
well una now say
david na won better musician wey dey pa every where for inside Obodo Naija and the world, and im dey mek im dol wella
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
Comedian I Go Die yarn im own after FG plan to ban Movies and Music video shoot outside Naija.FG wey plan to stop Naija Entertainment industry, say mek dem no art or shoot their video for outsi
Ex Big Brother Naija, house mate ThinTallTony react after after fan wish am plane Crash.Ex Big Brother Naija, house mate, Thin Tall Tony share picture of im self, as im board plane,
Plenty celebs like Basket mouth, Yaw, Daddy showkey, ill Bliss remember Late Singer NoMorelossToday, March 21, 2017, nayim mark one year wey singer and songwriter Nomoreloss wey real name na Ol
ConversionConversion EmoticonEmoticon