This one shele for this morning for lagos as some people take justice for their hand, kill this boy for say im thief . may God help Us.
About this 7 years old boy wey dem give serious beating, as if that one no reach dem burn the boy alive cause of say im thief, How much im thief self?.
I con dey wonder where police dey when all this things dey happon.
Some people dey yarn say, the boy no dey 7 yrs old. and so? that one no mean say dey go kill am.
7yr old boy killed in Lagos just now for stealing. What kind of a nation is this oh Lord? God why? pic.twitter.com/Hylz9VUgbH— Adeyanju Deji 🇳🇬 (@adeyanjudeji) November 16, 2016
ConversionConversion EmoticonEmoticon