May D don enter Instagram dey shun people wey don tagg am as camera thife for social media.
The singer enter Instagram dey vomit everything wey dey im mouth, say some people dey try spoil im career.
Read wetin im talk
So I decided to post this myself cuz I'm tired of their bullshit.. cuz it's not funny tho.. is that what u guys wish for me? Thunder fire anybody who tags my name with this guy again... because I said I hustle for the doeeee no mean say I dey carry camera..lol.. again #Awonoloshi."
ConversionConversion EmoticonEmoticon