Former presido Goodluck Ebele Jonathan visit Sokoto for yesterday the 17 of November, where im for go do eyahh, ontop the family of Sultan of Sokoto, Ibrahim Dasuki wey die.
Goodluck visit the area for yesterday, say mek im do eyahh about
Ibrahim Dasuki wey die for on Monday Nov 14 for National Hospital inside Abuja.
Na there, some youth for the community carry placards dey hail, and dey shout say mek Oga
Jonathan come back to office.
For the placard, dem write say mek "
Come Back Baba Jonathan"
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Senate don confirm say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chief Justice of Naija.. Today Naija senate don confirm am say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chie
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest.Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
ConversionConversion EmoticonEmoticon