YBNL Boss Olamide announce the release of im new album "TheGlory"
Olamide announce the release of im new Album, and this one nayim be im 6th Album.
Olamide na the only Nigerian Musician wey dey release album every year for the pass 6 years.
Olamide don release album like YBNL (2012), Baddest Guy Ever Liveth (2013), Street OT (2014), and Eyan Mayweather (2015).
Im call this im new Album
"The Glory" wey im still call "Street Tape"
This Album go drop on the 26 of December, 2016, the same day with im concert wey im call
OLIC BEAST MODE III.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, T
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
Body sweet Peter Okoye of psquare die, as footballer Samuel Eto’o branch im Mansion.Footballer, Samuel Eto’o, as we dey talk so dey inside Naija.
The footballer land Naija, con br
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don JazzyNigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
ConversionConversion EmoticonEmoticon