BasketMouth and Wife celebrate 6th years Marriage Anniversary



BasketMouth and im wife wey don marry for six years now celebrate their Marriage Anniversary.


Bright Okpocha aka BasketMouth and im wife Elsie celebrate their 6th year anniversry yesterday Novemba 6th, sunday 2016

The two couple meet demself for 2013, con turn lovers till 2010 before dey enter alter.

Na happiness just dey shine for their face as God don really bless dem all through the years.

Read wetin BasketMouth share give we wey be im fans for Instegram..

"Happy Anniversary to you my love Elsie, it’s been [Six] wonderful years since you said ‘I do’.

Congratulobia to dem....




Previous
Next Post »

Featured Video