Presido Buhari for Today carry leg from Abuja enter Edo state today the 7th of Nov,2016 for 2 days work visit.
Bashir Ahmed wey be Presido
Buhari Personal Assistant ontop media matter yarn say the president go use this im visit, take meet with His Royal Majesty,
Omo nba n'Edo Uku Akpolokpolo, Oba Ewuare II.
And Presido Buhari go still commission plenty key project inside the state,like the new 5 star Central Hospital wey dey benin City, Upper Siluko Road and Samuel Ogbemudia College (wey dey been dey call New Era College, Benin City), Edo University, wey dey Iyamho and the Ugbegun-Ujiogba-Ebudin-Igueben -Ewohinmi road.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
See photos: Presido Buhari join levels with Senate Presido, IG for police and other oga dem go pray inside Aso RockThe Senate Presido wey be Bukola Saraki, join Presido Buhari and other oga dem dem enter mosque ins
Governor Ambode change to Oliver twist ask for another two Police Area Commands for Ikorodu and Badagry Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode on Thursday don ask for another two Police Area Commands
"Presido Buhari go win again and again" Femi Adesina.Talk talk person, to presido Buhari, Femi Adesina, yarn say, Presido Mouhammadu Buhari go win
Kogi state governor don appoint Mercy Johnson as im SSA ontop entertainment, arts and culture matter. Kogi state governor, Yahaya Bello, don give actress, Mercy Johnson Okojie as im new Senior Special
ConversionConversion EmoticonEmoticon