He be like say Chidinma and Flavour won come out with something, this one wey Chidinma delete all her pictures for IG.
He be like say this two singers dey plan something, hmmmm, it fit be another collaboration o or Chidinma won put talk for our mouth.
The chemistry between the two of dem no be here as Mrs Kedike and Flavour don do 2 musics together like "Ololufe" and "Mama", dey even kiss for music video,, even for stage, you self go dey wonder say "Ogini what happoni"
So wetin we dey expect from the both of dem?..EP? abi wetin. my hand dey crossed.
See here Instagram page
ConversionConversion EmoticonEmoticon