See pics: Boys gather fire ontop arm robber for Badagry Lagos



Boys wey dey para, caught one arm robber wey go thief for Finger bus-stop, Badagry.


This one happon for Finger bus-stop, Badagry Expressway, Lagos, yesterday September 27th. 
The Okada rider go rob Nayim boys wey dey para caught and burn, burnnam with im Okada.

Dey say Police shotam wey im dey try escape from the place where im for robb.

Read wetin one looku looku talk about wetin shele.
"He was running along the road and jumped on the bike waiting for him. Unfortunately for them, Police around gave them a chase, fatally shooting the bike man in the process. An angry mob reportedy descended on the robbers, burning the bike man while the Police left with the armed accomplice." 

 



Previous
Next Post »

Featured Video