#KwekeGists Police don parade the robbers wey Robb Naija Super Eagles Onazi Papa.



Lagos state police command don parade the robbers wey dey connected with the robbery  wey dey Rob Super Eagle papa.



Today wey be 15/9/2016 nayim Police catch these robbers wey Rob Wilson Obande Onazi   wey be Super Eagle player papa  Ifeanyi Onazi..... 


Dey arrest dem for Shobiri Hotel, Ajagbandi area for around 7pm for on 14/9/2016 wen dem dey try to Troway the highlander jeep wey dey collect from Onazi papa wey the Reg No. na GMU 300 AA

CP Fatai Owoseni wey be the commissioner of police for wen im dey parade dem say the  Inspector General of Police,wey be GP I.K. Idris dey stand well gidigba con mek sure say dey catch this robbers.
 im say dem go carry dem go  Plateau State, to look into the matter wella and mek sure say the robbers dem see pepper.

The robbers names na

(1) Ali Adamu aged 20years of No. 11 perverge Street Gboko, Benue States
(2).Ogechukwu Ebuka aged 20years of No. 2 Kampala Rukuba Road, Jos, plateau States
(3). Joseph Ozoenieke aged 20years of no fixed address
(4) Kingsley David aged 20years of No. 16 Polo Field opposite, NEPA, Jos, Plateau State and
(5). Osita Ezeama aged 23 years of no fixed address.






Previous
Next Post »

Featured Video