This one happen for inside Niger State as heavy rain fall Sote he reach 24hours befor3 he stop.
As this rain fall, he carry better flood follow body, enter people land, property, scartter community join, Omo this rain dey para..
Dey say the rain start for on Friday August 26th he con fall ooo ontill Saturday August 27th
See as dem dey pack all their load.
If na you, wetin be the first thing wey you go carry?

c
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
ConversionConversion EmoticonEmoticon