Emir of Kano wife enter 19 years today, Omo you need to see her pictures.



Kano Emir wife saadata lamido enter 19 years.


My brother if you see this girl she fine die, I mean die.
 I know wetin dey some people mind now sha like.. "" how this small girl go marry this old man" or " nawa o the man no know say she don reach to be im grand pikin" another go say
 " Na money  she dey fine" I trust naija people sha.

Mek matter for no loss, She don enter 19years today mek we join hand wish her happy buyday..




But all in all , she don enter 19 years mek we follow wish her Happy buyday.

Previous
Next Post »

Featured Video