Micheal Adesokan enter twitter dey shout kweke for this kind matter wey people dey do to small children wey no get mouth.
Micheal enter twitter tell us about how one man dey beat this small boy everyday Sote mark full the boy body, and no body dey talk anything ontop this matter.
Micheal dey shout kweke ontop this matter, say mek people con help this small boy befor this man go killam one day.
This one shele for Olorunnishola Street inside Oshodi.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Jim Iyke write letter give fans wey blast am for say im offload piss for side of road.Today, Nollywood Actor, Jim Iyke, post picture of imsef as im dey offload piss for side of ro
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Step mama lock and starve 3 children inside room after their papa travel.One Stepmama inside Kano state , nayim we hear say lock these three pikin inside one room for their
ConversionConversion EmoticonEmoticon