Omo Bride run leave her shadow, when she hear say her husband no be Chevron workers.
This one happon for Eket Akwa ibom state. According to wetin dey fly up and down for inside social media, dey say this bride run comot from her wedding, when ear hear say her husband no get oil money.
The groom no be who Im say him be at all at all. All na lie, im no dey work for chevron..
If you check im social media account im put say eh, na chlvron im dey work until water con pass garri.
Nayim she run comot from wedding
Omo forget about the money o, me no go marry person wey lie don recreate.
Well I no know warder Na money mek her run o, but still on the marra, she suppose to run, even if Na the money.
I no know your view sha, but tell us wetin you think.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
See the 70 years old Baba wey sidown dey write the 2017 UTME Examination. One old Baba, nayim dem see dey write the 2017 UTME Examination.
AS he be, this Grandpapa go de
ConversionConversion EmoticonEmoticon