Tension Enter Aso Rock as Obasenjo Nack Presido Buhari with talk



Olusegun Obasanjo wey be the former presido of Naija don dey fear o, say how Nigeria future go be, this one wey be say Muhammed Buhari dey rule us.



Aproko from the presido villa comfirm say Presido  Buhari top member don dey observe all wetin Obasanjo talk.

Obasenja talk this one wey im receive the new ECOWAS presido, Marcel Alain de Souza inside Abeokuta.

Obasenjo say Nigerias and other coumtry wey dey Africa dey sidon ontop gun powder sake of the economy no good as we dey suffer under Buahri Govenment.

im say plenty youth for the counrty no get job say dey need to fine solution to this Okpetu/wahala shapaly shapaly.

im say more than 50% youths no get job, say he dey very dengerous and some part of west africa na hungry dey wire dem.

Read wetin im talk.

“On the issue of unemployment, particularly youth unemployment, I have maintained that all of us in West Africa, in our different countries and indeed in Africa, we are sitting on a keg of gun powder for as long as we do not pay adequate attention to youth unemployment.” 
“Is it that we are not producing enough food or if we are producing what we produced evenly, whatever it is it is shameful, it has led us to be begging international community for supply of food to any part of West Africa, it is not right‎?
 “So the attention that we should have paid to the original objectives which is economic integration, economic development, socio economic, economic progress, we have been diverted.
“Of course peace and security is the foundation of any socio-economic development and growth. Of necessity we have to pay attention to base on security.”



Previous
Next Post »

Featured Video