Presido Barack Obama don wish im daughter Malia happy birthday as she enter 18 years on monday 4th of july the same day wey America celebrate their independence.
Malia go studey for Harvard for 2017 next year after she garduate from high school for June
Kendeick lamer and janelle Monae embrace her after her papa sing happy birthday for her
Read wetin Obama talk.
'Because it's a job of fathers to embarrass their daughters, I've got one last job,'
. 'It just so happens we celebrate our country's birthday on the same day as my oldest daughter's birthday, so just a quick Happy Birthday for Malia,'
SEE more pics
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Jamb comot 100 marks from the total score of candidate wey dem catch dey cheat for CCTV.Jamb Just announce say, dem don release the results of candidates wey write exams on the 15th
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
ConversionConversion EmoticonEmoticon