Because say person shout kweke for you head, no mean say you go tear race.
Majek fashek wey tell Punch say Timi im song, Timi Dakolo do comout dey Defend im self.
Timi Dakolo come out for IG dey say, im pay the
Majek Fasheck maneger befor im collect the song.
Timi wey release the Version of the song for 2013, still dey talk say im follow due process before im collect the song.
Read wetin Timi Dakolo Talk
‘My people, it saddens me to see such. I always try to do things rightly and lawfully,’
‘I paid his manager to remake the song, I got my invoice. I even mentioned to him during our rehearsals at the Headies. So, honestly I don’t understand this write-up.
‘Oga Majek Fashek. I respect and love you. Your voice gives life to lyrics. You are one of the best musicians I know. God bless you,’him talk
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Upcoming singers gather round Davido new house for lekki dey show their talent.Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of Davido new house wey
#BBNaija See the reasons wey T-Boss fans yarn, ontop why T-Boss go win the #BBNiaja2017Yes o, the last 5 contestant still dey the house, Efe, Bisola, T-Boss, Marvis and Debbie Rise, and
“Fuck You, You’re An Idiot, Dirty Looking Igbo Smoker” – Timaya blast Eedris from left to center Ontop Instagram.The Agberipapa 1 of Bayelsa Timaya, don para enter IG, con give rapper Eedris Abdulkareem better la
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo.And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
ConversionConversion EmoticonEmoticon